@user_miracle
ID:1662791808785555457
calendar_today28-05-2023 12:04:16
2,7K Tweets
70 Followers
54 Following
1 week ago
Buy things keep o, if no be Jbl wey i sell today wetin i for chop😂😂
Baddy of Lasu 👑⚡️ Wetin I want use person wey decide to settle for less do ?
6 months ago
Top rivals in the world 🌎.1.(GOATS)🐐- Messi 🆚 Ronaldo 2. Football Clubs - Chelsea 🔵 🆚 Manchester United🔴- Real Madrid⚪ 🆚 Barcelona🟣3. Artist 🎶- Davido 🆚 Wizkid4. Food 🍽️- Nigerian jollof 🆚 Ghana jollof 5. Football 𝕏 - Trey 🆚 Janty
3 weeks ago
As a man you either smoke, drink or womanize, you must sha do one
Make i work hard marry you wey dey jobless?😂
2 months ago
Naw nigga YOU got 48 hours to respond bruv 😂
nah both of y’all got bout 40 hours now 😂
Nobody Me as a father:
Take care of your skin in case they ban Snapchat 😁
What is missing?
3 months ago
Everytime 'mama said' Una papa no dey talk?? 😂
So Nothing dey wey pesin fit chop wey go cure hunger for life ??
I dey wait for iPhone 18, I no wan buy underage iPhone
If no be my nails Wetin I for choptodayGOD DID😫😫😩😩🤒🤒🤒🤒🤒Twokay 👑🦇 @Biggest_Ozeal
Thank God say nor be rice how I wan take pick am 😂
Billing full ground, make I dey air 😂
But wettin dey worry some of una?? 😂😂
See Wetin Pablo and pablet Dey wear inside this heat 😂
If you dey compete with me, you don win oo. I no do again