Exitliquidity (@umeh_louise) 's Twitter Profile
Exitliquidity

@umeh_louise

Web3 advocate 🔗 | NFT curator 🎨 | Building at the edge of tech & culture | Empowering women in crypto 🚀 #DeFi #NFT #Metaverse

ID: 960832424103022592

calendar_today06-02-2018 11:07:56

528 Tweet

120 Followers

143 Following

Exitliquidity (@umeh_louise) 's Twitter Profile Photo

The way your Choir Mistress dey look you when you dey sing 'I am a new creature' but she catch you for night club on Friday night

The way your Choir Mistress dey look you when you dey sing 'I am a new creature' but she catch you for night club on Friday night
BIG H🤑 💯💰 (@harooney2121) 's Twitter Profile Photo

E get one of my guy wey no give me his bicycle to ride some years back…..guess what happen to him just now 🤔 He just tear new Mercedes Benz oh Table no gree turn 😂🤌

E get one of my guy wey no give me his bicycle to ride some years back…..guess what happen to him just now 🤔

He just tear new Mercedes Benz oh 

Table no gree turn 😂🤌
XpetEje (Ø,G) (@eje_peter) 's Twitter Profile Photo

Person wey dey date Aryl starr no go even dey feel this economy. He fit pick nosemask wey fit run up and down for him babe for road sef.

Person wey dey date Aryl starr no go even dey feel this economy.  He fit pick nosemask wey fit run up and down for him babe for road sef.
Exitliquidity (@umeh_louise) 's Twitter Profile Photo

This is one of the things that wasted our time in secondary school, when our mates are in China constructing phones, cars, etc, Ok now tell me watin we use dis grasshopper do for life?

This is one of the things that wasted our time in secondary school, when our mates are in China constructing phones, cars, etc,
Ok now tell me watin we use dis grasshopper do for life?