Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile
Chicaggz

@thlilgee

Trapster

ID: 1720950869804404737

calendar_today04-11-2023 23:47:36

292 Tweet

115 Followers

150 Following

Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

You go first dey happy say na God send am your way but na later you go realize say God no sabi am at all Na she be devil gangan πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

You go first dey happy say na God send am your way but na later you go realize say God no sabi am at all
Na she be devil gangan πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

I express my feelings as typhoid dey my body,she tell me 'dey play 'πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ This mf no wan gree leave my body abeg oo

Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

No be to trust the process,shay the process know say we dey trust am?? Make e no be later I go dey hear "Omo dem no tell me about am o "

Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

This level of nonchalance wey I dey mad gan, person say e go spoil my life I nor even dey moved πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

Be a man bro,chose the girl you want to be with,no be every girl wey love you you go love Even if dem no love you for house you suppose dey use your head

Chicaggz (@thlilgee) 's Twitter Profile Photo

E get one kind happiness wey dey always dey my mind when I call person and I see calling instead of ringing πŸ˜‚πŸ˜‚

Ojiako kenechukwu (@kecyy) 's Twitter Profile Photo

inDrive Your driver Chukwuemeka victor korie mistakenly got transferred 87,000 erroneously instead of 8700 naira by my client and instead of refunding 80k back he proceeded to block her instead. She doesn’t have the platform to call your company out but since I have the

<a href="/inDrive/">inDrive</a> 

Your driver Chukwuemeka victor korie mistakenly got transferred 87,000 erroneously instead of 8700 naira by my client and instead of refunding 80k back he proceeded to block her instead.

She doesn’t have the platform to call your company out but since I have the