@smiithmorgan
ID: 1944869406296649728
calendar_today14-07-2025 21:20:21
64 Tweet
15 Followers
37 Following
6 months ago
Avoid friends that sees you finish in unfamiliar situations.
My people una no go believe say this girl wan use us raise money for wig nhi sha 😭😂😂😂….. observe with me 😂
Action; start!!!! Mtcheew
S1E2 when???
Oga I you no sabi davido he go don det carry hin pikin up and down dey buy dey gold chain if you believe they had twins i have one plot of land to sell for you inside aso rock
Asake is that guy!
Lol
Them don drop another celebrity video use this link watch am I no fit post am make Elon no suspend me bit.ly/Olasport_ChefT
Jokes apart ,I be 30bg,he fresh no dey push agenda
Speak English bro
I'm going back to my account jor this place don tire me See y'all thelaykin (Anti hoes)
Nah re packaged xr wey dem turn to 17 you wan dey use gas us fir here no level
Omo this girl carry oo
5 months ago
it’s unfortunate that ti blaze will never give us a proper song like eko again
200 when 😭😭😭😭💔
Odumodublvck Davido Drake
😭😭😭😭😭😭
guys, please be careful out there. my brother had four Zinoleesky tickets on the dashboard, and someone broke into his car and left ten more.
Make I sha no catch you ajeh gbo