Gyang. Jr (@salemjr9) 's Twitter Profile
Gyang. Jr

@salemjr9

ID: 1252688244124327936

calendar_today21-04-2020 19:59:34

25 Tweet

212 Followers

486 Following

Wole🍫👑 (@ajewolesnr) 's Twitter Profile Photo

Omoo make WhatsApp comot that feature wey dey allow people tag groups to status jare, wetin concern me with the foil cakes wey you dey sell??? you dey crase????

•Yasin (@roughcoin__) 's Twitter Profile Photo

Those of you in the gym, we know you ooo. When fight start, na una go represent us o, make the iron wey una dey carry no go to waste 😭😭

INDUSTRY MACHINE ⚙️ (@odumodublvck_) 's Twitter Profile Photo

WHY PEOPLE DEY VEX SAY PEOPLE PAPA GET MONEY UNA DON MAD FINISH 😂🤣 I WISH SAY I BE NEPO BABY. MY PIKIN GO BE NEPO BABY IN JESUS MIGHTY NAME. AMEN.