Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile
Ciro

@ritualist_06

$0 Airdrop farmer💯/ Athlete/ Chelsea Fc / GMRX gainer/ Funny man / Proudly Catholic/ Speaks Spanish🇪🇸/ Enugu boi

ID: 1683506291560394754

calendar_today24-07-2023 15:56:12

5,5K Tweet

256 Takipçi

822 Takip Edilen

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

Shebi una see Haaland wey get money pass una papa Dy dip cake inside Tea chop.. but una wey broke like winch go say why I go dip bread for Tea chop

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

Those without Job, how do you survive.. Demm it really though out there, keep pushing , keep showing up , never lose Hope Someday God Grace will find you🙏💯

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

Spanish :Buenas Dias Amigas English: Good morning my friends ❤️ It another day to keep pushing, God will keep and protect us from every Evil Amen

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

The people wey say Dem go bet money make snake bite one , if e use plant repel the venom and survive make e carry 10m We no come hear from una oo ChiefHerbalist Arojinle Afa na una no bet again shoo

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

X followers can be funny ehn...I just entered 400 followers, I went to check again one person have unfollowed me likeee why, why the hate

Ciro (@ritualist_06) 's Twitter Profile Photo

VDM know wetin e Dy do.. Always taking people's mind off on what's going on in the country. How una two go just begin bash una self when una suppose join hand dey help people..Talk wey no get Head una go set camera on light dey speak English

VDM know wetin e Dy do..

Always taking people's mind off on what's going on in the country.

How una two go just begin bash una self when una suppose join hand dey help people..Talk wey no get Head una go set camera on light dey speak English