POPO (@popo_gb) 's Twitter Profile
POPO

@popo_gb

Musician •••••• GameBoy😈

ID: 2537403683

linkhttps://spotify.link/8DM3SE09eJb calendar_today09-05-2014 17:08:18

3,3K Tweet

948 Takipçi

799 Takip Edilen

POPO (@popo_gb) 's Twitter Profile Photo

I paste die. Lmaoo. Them give zlatan 7 goals e dey lock player dey throw trivela pass. Wetin happen to game press till final whistle. Una go really learn😂😂😂😂. If i attack make i kpai😂😂😂 Késekése

I paste die. Lmaoo. Them give zlatan 7 goals e dey lock player dey throw trivela pass. Wetin happen to game press till final whistle.   Una go really learn😂😂😂😂.  If i attack make i kpai😂😂😂 <a href="/TizzyYrn/">Késekése</a>
POPO (@popo_gb) 's Twitter Profile Photo

E get one rashford comp wey EPL official page post for IG. AH 😂. Emi ni mixed feelings ooo. Rashidi ma shey weyrey ooo😂😂😂😂

E get one rashford comp wey EPL official page post for IG. AH 😂. Emi ni mixed feelings ooo. Rashidi ma shey weyrey ooo😂😂😂😂