nameless (@penzyl) 's Twitter Profile
nameless

@penzyl

barber...

ID: 1872988207413116933

calendar_today28-12-2024 12:49:52

67 Tweet

3 Takipรงi

46 Takip Edilen

nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

If you know say you do obleeeee by December , Gather here , I wan tell una say I Dey sell garri,sugar and groundnut ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ

nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

That New year New me rubbish wey una Dey talk since morning , Make una dey stop am ๐Ÿ˜, Cause na small thing dey vex me this afternoon ๐Ÿ˜

nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

Mehn it's proposal,wedding and engagement everywhere ๐Ÿ˜, Make Tinubu ban man and woman , I hate rubbish ๐Ÿ˜

nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

As it is now , Be like say I no go date my type again , My type wan kill me , I wan Dey send person wey send me now , No be person wey I send , Make I no go die before my time ๐Ÿ˜ข

nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

Guy: It's my first ... I don't do this ... I'm only doing this because I love you and you're neat , Me: Motigbo.... Omo iyami sha gbenu si igbin to lata ๐Ÿ˜‚

Guy:
It's my first ... I don't do this ... I'm only doing this because I love you and you're neat ,

Me:
Motigbo.... Omo iyami sha gbenu si igbin to lata ๐Ÿ˜‚
nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

Omo if my sexual life ever get to this stage , I'm not going back ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ Food is sweet but be like say this one sweet pass ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฉ

Omo if my sexual life ever get to this stage ,

I'm not going back ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ

Food is sweet but be like say this one sweet pass ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜ฉ
nameless (@penzyl) 's Twitter Profile Photo

Glo sat me down and said you, I'll finish you , Poor network, Data self Dey quick finish , Shey person no go rin wo oja with the way data be like this ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ