Engyy♑ (@ngonwamama) 's Twitter Profile
Engyy♑

@ngonwamama

👩🏿‍🏫

ID: 1048191508355137536

calendar_today05-10-2018 12:41:44

5,5K Tweet

172 Followers

330 Following

Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

No be say we no sabi say bad belle people dey plan bad things for us but we no send dem bcos we no say “Ko le werk” So I pray say all the places wey enemies set trap say make u fall, no go work. Amen 🙏 Happy Sunday

No be say we no sabi say bad belle people dey plan bad things for us but we no send dem bcos we no say “Ko le werk”

So I pray say all the places wey enemies set trap say make u fall, no go work. Amen 🙏

Happy Sunday
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

The days of tears don over, na laugh full your house now! The days wey dem no rate you don over, people go come from far to celebrate you! For you, things don dey better. Na Jehovah declaration to you dis week be dis, na the new update for your life be dis!

The days of tears don over, na laugh full your house now! The days wey dem no rate you don over, people go come from far to celebrate you! For you, things don dey better.

Na Jehovah declaration to you dis week be dis, na the new update for your life be dis!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

E get one proverb wey say “if you no do bad thing, you no go dey look your back” this is bcos people that do evil things are always on guard thinking someone is about to attack them. There’s no gain in being wicked. Instead you no go just get peace of mind. So turn a new leaf.

E get one proverb wey say “if you no do bad thing, you no go dey look your back” this is bcos people that do evil things are always on guard thinking someone is about to attack them.

There’s no gain in being wicked. Instead you no go just get peace of mind. So turn a new leaf.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Some people don enter deep trouble bcos dey can’t seem to mind their business. Always putting mouth in matter wey no concern dem. Abeg stop getting involved in situations wey dem no invite you. Peace ✌🏽

Some people don enter deep trouble bcos dey can’t seem to mind their business. Always putting mouth in matter wey no concern dem. 

Abeg stop getting involved in situations wey dem no invite you. 

Peace ✌🏽
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Na who plan well and work smart go enjoy better result—no be who dey do gra-gra. In the remaining days of this month, your efforts go bring you success wey go shock you! AMEN

Na who plan well and work smart go enjoy better result—no be who dey do gra-gra. In the remaining days of this month, your efforts go bring you success wey go shock you! AMEN
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

I hear say some of una still dey do “you are the cockroach in my cupboard” in big 2026? SMH You have to be more intentional if you want to sweep dem off their feet. If you can’t think of any, enter Bible you will find lines to use. 😌

I hear say some of una still dey do “you are the cockroach in my cupboard” in big 2026? SMH

You have to be more intentional if you want to sweep dem off their feet. If you can’t think of any, enter Bible you will find lines to use. 😌
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Whatever you are going through, don’t forget that God is dere with you. A child of God is never alone, he’s always with you to help you. What do you need help with? Ask the Lord.

Whatever you are going through, don’t forget that God is dere with you. A child of God is never alone, he’s always with you to help you. 

What do you need help with? Ask the Lord.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Waka this week with the sure mind say everywhere good for you! Everything dey work in your favour & nothing go stop the good things wey go come your way! Nothing do you!

Waka this week with the sure mind say everywhere good for you! Everything dey work in your favour & nothing go stop the good things wey go come your way!

Nothing do you!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

For some people the solution to the problems you are having is not to keep pushing, it’s to completely change your location. So no go dey do agidi for where you suppose don port. Ask God to lead you to know when to fight or flight.

For some people the solution to the problems you are having is not to keep pushing, it’s to completely change your location. 

So no go dey do agidi for where you suppose don port. Ask God to lead you to know when to fight or flight.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

One of the attributes of Christ wey we suppose emulate is his hard work. He knew his assignment and he was committed to it. Day and night he was locked in. Some of us all we won do na to dey sleep 24/7. We no dey ginger to go do things. This is not Christ like.

One of the attributes of Christ wey we suppose emulate is his hard work. He knew his assignment and he was committed to it. Day and night he was locked in.

Some of us all we won do na to dey sleep 24/7. We no dey ginger to go do things. This is not Christ like.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Life no be competition, person fit rise before you no mean say dem better pass you. Everybody time dey different. So clap for others as you dey prepare to receive your own.

Life no be competition, person fit rise before you no mean say dem better pass you. Everybody time dey different.

So clap for others as you dey prepare to receive your own.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

If you are working in line with God’s purpose, one thing wey sure be say he no go ever leave you to do it alone. He will always be with you every step of the way. Our God is dependable. He will help you and you will succeed. Amen 🙏

If you are working in line with God’s purpose, one thing wey sure be say he no go ever leave you to do it alone. He will always be with you every step of the way. 

Our God is dependable. He will help you and you will succeed. Amen 🙏
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Na God make you and he fit reshape you. No matter how broken or trampled you are, he can still make something beautiful out of you. So don’t give up on yourself bcos God won’t give up on you.

Na God make you and he fit reshape you. No matter how broken or trampled you are, he can still make something beautiful out of you.

So don’t give up on yourself bcos God won’t give up on you.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

See na ur father say make you ask for anything and you go receive am. Why you come dey ask for small small things? E be like say you no sabi how powerful your daddy is. What is that one thing you want him to do for you? Tell it to him and don’t hold back. He’s a cheerful giver.

See na ur father say make you ask for anything and you go receive am. Why you come dey ask for small small things? E be like say you no sabi how powerful your daddy is. 

What is that one thing you want him to do for you? Tell it to him and don’t hold back. He’s a cheerful giver.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Dis na your update for May God dey open door for you, he dey level mountains for your sake! May, you go see God for dimension wey you never see before, your experience go different & if you believe, everything go work out to give you the best outcome this month.

Dis na your update for May God dey open door for you, he dey level mountains for your sake! 

May, you go see God for dimension wey you never see before, your experience go different & if you believe, everything go work out to give you the best outcome this month.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

This week, everything that has been giving you sleepless night and worries will be gone. God will take it away and give you peace. Happy new week!

This week, everything that has been giving you sleepless night and worries will be gone. 

God will take it away and give you peace. 

Happy new week!
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

Your problems wey you dey tell people, dey won’t help you solve it. Rather dem go use am gist starter. So call on to Jesus and he will help you.

Your problems wey you dey tell people, dey won’t help you solve it. Rather dem go use am gist starter.

So call on to Jesus and he will help you.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

No envy people wey acquire riches and position through mago mago ways because no matter how long it takes, dem go pay for their actions. No matter how tempting evil is, no do am.

No envy people wey acquire riches and position through mago mago ways because no matter how long it takes, dem go pay for their actions.

No matter how tempting evil is, no do am.
Daily Devotional (@streetchurchh) 's Twitter Profile Photo

When things dey hard 4 people during d time of Isaac, he could not relate bcos d Lord was with him. Na even dat time e become very rich. So no be matter of wetin economy dey talk, e matter who be ur sponsor. If God na ur backbone e sure say when odas dey complain, u go dey smile

When things dey hard 4 people during d time of Isaac, he could not relate bcos d Lord was with him. Na even dat time e become very rich.

So no be matter of wetin economy dey talk, e matter who be ur sponsor. If God na ur backbone e sure say when odas dey complain, u go dey smile