Mosidon (@mosidonofficial) 's Twitter Profile
Mosidon

@mosidonofficial

Ghetto Preacher💜🌹 My New Single is Available 6IX AM Out Now

ID: 1329442492492746755

linkhttps://mosidon.fanlink.tv/Stream6ixam calendar_today19-11-2020 15:13:02

964 Tweet

145 Followers

163 Following

Mosidon (@mosidonofficial) 's Twitter Profile Photo

If I keep calm una go say I weak I know someday my Profile will be flooded with likes and comments But for now make I go drink cold predator energy 😂

Mosidon (@mosidonofficial) 's Twitter Profile Photo

Na only for Nigeria wey everybody na bad person? You talk bad person You no talk bad person You promise bad person You no promise bad person You travel bad person You stay Nigeria bad person Abeg add yours as a bad person

Mosidon (@mosidonofficial) 's Twitter Profile Photo

I no get Kpa Had to hustle kpa Cause nobody Dey give Free Kpa But make them know say I still Dey hustle kpa even on rainy days