Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile
Meekeys

@meekeys_

Singer/songwriter
Tension baby
☆☆☆☆☆
WHEN IT'S TIME, THE TIME IS RIGHT.
Instagram: @listen_to_meekeys #Readytoplay now out 🙏

ID: 956559675465584641

linkhttps://linktr.ee/meekeys calendar_today25-01-2018 16:09:33

1,1K Tweet

389 Takipçi

502 Takip Edilen

Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile Photo

E just dey funny me as how people dey find the right one and na the right one dey find dem and dey show dem shege promax 😅

Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile Photo

This country na serious cruise... how dem go budget 1 billion for Ramadan feeding but na garri ,kuli kuli and sachet water dem share 🤣

Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile Photo

Man follow him wife go hospital as Chief Motivation Officer 😭 Oga dey shout “Breathe baby! You’re a warrior!” Doctor show am small blood.. Next thing: Gbam! Nurses dey deliver husband back to life. 🤣

Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile Photo

I dull for maths calculations... but as I enter this adulthood I kon sabi calculate like sat I be market woman 😫 no more mismanagement of funds again

Meekeys (@meekeys_) 's Twitter Profile Photo

I no dey understand the kind rice wey dem dey produce this days. Now I Don burn food coz I dey wait make e swell up small😫