
Levi
@levi34389
💎 Raider for BasedMonsta & LuvBomb / Building ContriBase & onboarding Africa into Base through real world touchpoints/ Future KOL/Pidgin Content Writer ✍️
ID: 1876644485490487296
07-01-2025 14:58:48
3,3K Tweet
580 Followers
1,1K Following

Na so! Base no be for only tech bros.... Base na for akara seller, for conductor, for everybody wey wan level up. ContriBase 🌐 ( Contribase.base.eth ) go make sure say dem no miss out. We dey bring am come dem doorstep.