🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile
🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲

@josephngute3

unofficial page of Joseph Dion ngute....... I be wuna prime minister,,,,, you want cry??? NB not in any way affiliated to the PM

ID: 1269547370179629057

calendar_today07-06-2020 08:31:05

58 Tweet

1,1K Takipçi

16 Takip Edilen

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

Paa @IssaTchiroma3 how you dey loss loss so?? ei don dey tire you??? or na that Buea entrepreneur dem dey hold you??? no buy anything from status ohh alright

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

Aim global and long-poor ohh sorry longrich people this wuna thing weh wuna want pass Jehovah witness for public nuisance so ehhhh... Ma hear pim again

Pa Dijay Karl ohh come so. You don decide say music no go fine for PAYE again if we no hear "dijaykarl on the beat" nor.Ok . As you dey so sef you dey pay tax for who,,, and I don hear say you want mik PASCAL 👼🏽🇨🇲 give we something weh no be socks. You are doing well young man

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

Aquatic life man Gophmen 🆙♋️🕊 hafa nor mackerel, no that your EP ehh carry water chaii now so you be Barracuda no no no take hand pa sorry take fin you swim down do that thing ,,, no only ask mimbo again ehhh I sure say you fit (BYOB) buy your own bottle now. ... Fhish

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

Ladies,, my fine ladies after 2000 years of us chasing you.. even for this 2020 so weh ei get as ei be like this .... Wuna no fit take one off year chase us??? How wuna Stingy so .... Chaiii nooooo

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

This isn't a time to Joke and laugh.. this government has failed so many times over and over and over again... Let us pray for Bamenda. Let us pray for NW and SW... There will come a day when we finally know peace again... #WeLoveBamenda

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

TIRED OF RUNNING #prayforbda we are tired of running. Our best days are stress days.. can't get food cause AK bullets are labelled stray bullets. our women labelled a snitch die like cowards. African Union UN Human Rights do you see our tears

🇨🇲🇨🇲joseph ngute 🇨🇲🇨🇲 (@josephngute3) 's Twitter Profile Photo

I come so na for come spoil wuna morning.. I don dey hear some of wuna chu chu chu say coup d'état do this coup d'état do that.... we don take necessary steps for make sure say bad bad egg Dem no go spoil the good one Dem for wah military