problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile
problem child

@gasky_millz

Musician

ID: 1486485823134519300

calendar_today26-01-2022 23:47:17

33 Tweet

4 Followers

10 Following

problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile Photo

The sky is big enough for all bird to fly but like these hunters no get joy Dem no Dey use der eye see bird dem no wan hear say dem shot bird mama fly 😀

problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile Photo

Thief no bad tin before o even Jesus say behold I will come like a thief in the night 😂 Timaya pass me that loud agn

problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile Photo

Ok am letting tins go so am I permitted to shoot my street anthem visuals with out Erigga inside and don’t get any body asking me why I no put am inside? Because una no fit talk say street anthem no sweet reach to get visuals 2 years now he no show up

problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile Photo

Leave oxlade matter how many of u agree am the current best most inspiring rap artist I know say una wey no know go say na lie until u visit my audiomack page u won’t help but turn a fan

Ozoro Blog (@ozoroblog) 's Twitter Profile Photo

An artist who had business dealings with Gasky cries out via Sapele Oghenek blog on Facebook. 📺: @sapele_oghenek #ozoroblog #gasky @ Ozoroblog instagram.com/p/CaaX7pLMByM/…

problem child (@gasky_millz) 's Twitter Profile Photo

Depend on Wer una ddy tk ddy record o I wonder Wer buju and timaya ddy wen dem shout is so cold outside like this heat wan kill me