Titilayo (@feyintiola_3) 's Twitter Profile
Titilayo

@feyintiola_3

A cool and nice person

ID: 1239954909644099584

calendar_today17-03-2020 16:41:17

11,11K Tweet

1,1K Followers

1,1K Following

Dunamis Art, Craft and wall doctor (@dunamis_heart) 's Twitter Profile Photo

Artist but you can’t even draw attention of a single woman, loneliness won kee you. Ehn na you i dey follow talk. Wetin you go do? 🫵🫵

Artist but you can’t even draw attention of a single woman, loneliness won kee you.

Ehn na you i dey follow talk. Wetin you go do? 🫵🫵
BB (@1blueboy_) 's Twitter Profile Photo

Who dey? Una wey unfollow me when I no dey online, I dey see una but I no get una time now. I go unfollow una later, now make I go drink garri fess 🤣😂

Fairmea🤫💎 (@femi_fairmea) 's Twitter Profile Photo

Make I drop quote like them men "I did not just gain these 2k followers, I engaged people, I spent time on this space, If u want to grow ur account, engage others, I will support u too by giving S/O" 😂 I appreciate it guys, I still dey active and I FB asap

Make I drop quote like them men 

"I did not just gain these 2k followers, I engaged people, I spent time on this space, 
If u want to grow ur account, engage others, 
I will support u too by giving S/O" 😂

I appreciate it guys, I still dey active and I FB asap
BB (@1blueboy_) 's Twitter Profile Photo

75% of Twitter big accounts babes na trenches babe.... Dem Go come online say rubbish and form big, go offline do watin dem no preach online. 🫵🏽