@bone_clack1
Hustle100Music ๐ฐ
ID: 574738590
calendar_today08-05-2012 17:43:43
2,2K Tweet
94 Followers
627 Following
2 months ago
Justine B, don tire for una, Since morning he never gree post he face na just he view view e dey give everybody
Abeg Abeg Burna Boy take your Igbo, oh sorry, I mean take your flowers. Amigo Despirado ๐ค๐ช๐พ
NOSIGNOFWEAKNESS The Album #NSOWย #NOSIGNOFWEAKNESSย OUT Now!!! ๐จ ๐จ Track 4 : Love ๐ต burna.lnk.to/NoSignOfWeakneโฆ #NSoW #NOSIGNOFWEAKNESS
Nothing I miss pass,those him straight straight sharp Caftan him dey wear.๐
Well, Life na turn by turn ๐ฟ
Fuu fuu ๐คฃ
No!! This one for the street.
So Wizkid No go post, make I for see food chop this night. ๐ง
If he no post before Midnight, then it's finished. Na my eyes I go chop sleep ๐ฅบ๐คฃ
Na me grind am,I don't like it crunchy.
If they were Nigerian kids, many of you won't be smiling over the video sha.
15 Deep Visuals about Life: 1.
I be dey hungry, laugh don full my belle ๐คฃ๐คฃ See combo... Still use he electric super power join ๐
a month ago
๐ฅ
AFFIRM โจ๐ซ
Let's drop a new single, Tittled "Bathroom Shower"
Red Earth ๐ช๐พ
25 days ago
Looking for a trusted airtime-to-cash service here on X. Reliability and speed are a must. Kindly share recommendations.
24 days ago
See how I just dey smile like mumu to myself, while watching this. Lovely ๐ฅฐ
Abeg dooh, me no like this one o, shuu