Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile
Sheymzy_smile

@sheymzy

πŸ’― 30BG 😈

ID: 2434247065

calendar_today08-04-2014 20:38:33

2,2K Tweet

1,1K Followers

2,2K Following

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

OBO no dey engage other fanbase again πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Awon Werey na cuz of the engagement dem dey always bant him,instead of giving them engagement now baba don dey give his fanbaseπŸ₯° Davido bant go reduce on this app small these days ,I too love this πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

wande (@blaccmajek) 's Twitter Profile Photo

Artistes are linking up with Future, Travis, and other superstars. Later one person go say nobody pave way. You fit go link up with them when Afrobeats never blow like this?

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

Nothing concern me with any other thing wey Baddo talk for that metaverse song, I dey always wait for that part Gbomijigijigijigijigijigi πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ na real virus 🫑

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

Davido Dem give you car worth of N68 mill as part of your ambassadorship Deal and you gave the car key out to someone immediately on the spot πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

The Crypto Network (@raffayalvi) 's Twitter Profile Photo

Quick $200 $SOL giveaway like, repost, comment on this TikTok tiktok.com/t/ZTN92kGv5/ Post your screenshot to enter πŸ‘‡πŸ½

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

Show wey don cancel already werey , we all know why you’re doing because you know it’s when you talk about David people on twitter remember there’s someone called fatty bum bum with a small penis dangling in between ur rough legs, koni da fun eh Benson

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

Other fan base go dey happy since it’s Davido buju dey disrespect but only if una remember say na all these artists he don blast before his fame, I will be there when it’s ur favorite turn cuz he still dey see something collect for una fav hand for now nothing spoil yet πŸ˜ƒ

Sheymzy_smile (@sheymzy) 's Twitter Profile Photo

When did Asake come wey e don Dey sell out 02 do you know how long it took Davido & Wizkid to do that,now this is what we meant by paving the way for the youngi,they sacrificed so to make it easier for the new Generation now Where is that man saying nobody paved the way for himπŸ˜‚