EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile
EMMAGIST

@emmagist204

A YouTuber | A coding instructor | Software Engineer | SEO | Cyber Security | Sell, Buy and Swapping of gadgets. DM for business.
youtu.be/niRLY8WaM

ID: 958411682757464064

calendar_today30-01-2018 18:48:46

1,1K Tweet

3,3K Followers

2,2K Following

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

YabaLeftOnline Try check her phone first make we see something ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ maybe true true she be your peace or your headache ๐Ÿค• ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

CHUKS ๐Ÿฅ I swear dis lady don enter menopause so๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ e Dey pain her say no be she get dat opportunity she do husband de guy straight ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ Even if she see de opportunity she still fit use pride push am away๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Instablog9ja I donโ€™t think this is right, theyโ€™re not police na๐Ÿ˜‚ they work based on information and legally, if dem no do their work Una go Dey shout, so why attacking NDLEA? Fight police, our politicians EFCC rather than NDLEA ๐Ÿ˜’

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Damiโ€™ Adenuga Na Ojota be dis na, e Dey from there bag Berger go another state be dat๐Ÿ˜‚ to say e go succeed Oya sope otilo๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

YabaLeftOnline You don use your hand type statement for your WhatsApp ๐Ÿ˜‚ which one be say you tried but she declined? ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ if na white man land you don Dey jail so๐Ÿ˜‚

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

๐€๐ฌ๐š๐ค๐ฒ๐†๐‘๐ Who goes you? Who goes eyin na?๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ Identify yourself I stand with lucky, you go know say lucky no stand with you๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ youโ€™re just lucky that they know lucky ๐Ÿ˜‚

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

OurFaveOnlineDoc ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Kenzman Kenzee Make Una tell me why kidnappers no go Dey? ๐Ÿ˜‚ when things are not going well with the state citizens ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ Dem go kuku ma collect am like that, any way na way๐Ÿ˜‚ half bread is better than none ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

PREDICT & WIN ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ Predict the CORRECT SCORE between Arsenal vs Chelsea 5k cash for one person. To be selected at random. Just RT, Like & Must Be Following Me #ARSvCHE Crystal Palace NO BAD DAYS IN MARCH Gumi Happy New Month Lady B #March2026 Chelsea 2 Arsenal 1 Nuhu

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

YabaLeftOnline The last part said it all, it pride Before it not pride, but the last part is a fuck, it not pride, I know my worth finish ๐Ÿ‘Œ He that referred small can refer bigger one or bring in a contract, so treat your customers very well, no matter small the work

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Nigeria Stories Toor, if na one soldier do this to one policeman dem go Dey shout o, now police brvtalizing babe military ๐Ÿ˜‚ make dem NYSC youths mount out na๐Ÿ˜’๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Instablog9ja To ba Bo ni shakara pade, pasan to ma fi nan e oje lo je, ki lo ti npe o shakara oloje ni ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ Shakara babe ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Instablog9ja Adex sammy Abeg I no wan hear anything or know what happened, make e just gimme de 20$ ma use am guide if she no want am so๐Ÿ˜’๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Nigeria Stories But weytin dem Dey use de funds wey Dey Dey see do? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ see as dem dry like dry fish so The government is too fair with that judgement, it should be for life, cause theyโ€™re killers ๐Ÿฅน

<a href="/NigeriaStories/">Nigeria Stories</a> But weytin dem Dey use de funds wey Dey Dey see do? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ see as dem dry like dry fish so

The government is too fair with that judgement, it should be for life, cause theyโ€™re killers ๐Ÿฅน
EMMAGIST (@emmagist204) 's Twitter Profile Photo

Instablog9ja What a stressed woman, will first kiss her forehead, carry the baby and lay the baby on his/her bed and carry my babe lay her on the bed, if she wake, will ask if she already took her bath, if not will prepare her for that and escort her to the bathroom and clean her up, then do