Dohzky (@dohzky) 's Twitter Profile
Dohzky

@dohzky

Beans lover
Beubs lover
Rap lover
Introvert
Foodie
Calm

ID: 1260288010165329921

calendar_today12-05-2020 19:18:00

4,4K Tweet

470 Followers

3,3K Following

Dohzky (@dohzky) 's Twitter Profile Photo

Why you go marry tro wives FFS???? No be even sey the first one dey disturb you o, you just zuzully go marry your side chick, SMH Some men are pigs abeggggggg

Dohzky (@dohzky) 's Twitter Profile Photo

Most of una think sey we just naturally hate APC, not really, na the result wey their regime dey show us na wetin dey trigger us

Dohzky (@dohzky) 's Twitter Profile Photo

Na such era I dey now, make I no go give person daughter belle on top this regime, APC agbadorians go too laugh me ehhh 😹😹😂😂

Dohzky (@dohzky) 's Twitter Profile Photo

If na 9ja dem dey, one or two of them for don die since, either by aneema wey dey drive recklessly or kidnapers, or even the economy of this country for don cause one of them to dey mad by now. Caused nation.