MYLER (@boy_myle) 's Twitter Profile
MYLER

@boy_myle

ID: 1730572081685782528

calendar_today01-12-2023 12:58:48

22 Tweet

15 Takipçi

27 Takip Edilen

MYLER (@boy_myle) 's Twitter Profile Photo

Believe in yourself brother mi, believe in your abilities, and believe in your dreams. Your breakthrough go come, your success go shine, and people go know say you be somebody. Keep grinding, keep hustling, and know say your efforts no go go for waste.

MYLER (@boy_myle) 's Twitter Profile Photo

I Dey comot body for anything wey dey be like stress to me life na market na something wey pay you na him you go buy