Yomie_dey (@anifowoseayom14) 's Twitter Profile
Yomie_dey

@anifowoseayom14

Man just Deyyy!

ID: 1397296961896734724

calendar_today25-05-2021 21:02:30

4,4K Tweet

903 Followers

1,1K Following

Yomie_dey (@anifowoseayom14) 's Twitter Profile Photo

e get as babe no go really bam for face reach, god sef go dey self conscious. e go just paste am yansh as consolation price.

Yomie_dey (@anifowoseayom14) 's Twitter Profile Photo

my dad def has his bad sides that i’m not even gonna look past until idk but when the whole issue with my mom happened, i was younger. he’d say “your mom is a good mother, the best mother but not a good wife” growing up with my mom with me being the small husby, i get him now.

Yomie_dey (@anifowoseayom14) 's Twitter Profile Photo

me i dey lock am for house ni🤣 i no sabi your apartment so you no fit expect say makka deh carry phone dey find you around.