The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile
The Hit Maker⚡️

@altrayd

You’re about to witness greatness 🧡

ID: 759081890

calendar_today15-08-2012 10:39:38

15,15K Tweet

4,4K Followers

20 Following

The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

Ghana people no know wetin be National Grid but na every time we dey get electricity problem even small pikin wey dem born yesterday don know say national grid dey collapse 😂 oh my Nigeria 🇳🇬 💔

The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

Can’t wait for that time when I go drop song e go just enter Number 1 like say I upload am directly to Apple Music chart 😂 God abeg o!

The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

Price Gone up 🇳🇬🇬🇭 I Produced and wrote this song with SHATTA WALE and it’s about to be an anthem. Make Una help me price Land for Banana island 😂😂😂

Price Gone up 🇳🇬🇬🇭 I Produced and wrote this song with <a href="/shattawalegh/">SHATTA WALE</a> and it’s about to be an anthem. Make Una help me price Land for Banana island 😂😂😂
The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

You go just dey para say things no dey work you no go just know say God don put things in order. Na just time! E go set 🤞🏽🧡

You go just dey para say things no dey work you no go just know say God don put things in order. Na just time! E go set 🤞🏽🧡
The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

If you’re a breadwinner in your family may God’s blessings never seize in your life 🙏🏽 amen 🧘🏽‍♂️🧡

The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

I wrote this song on my worst days, to remind myself of better ones to come When the world outside is loud, and the voice inside is a whisper... remember, you'll be 'Okay'. 😢 Pre-Save my incoming EP “Jack Of Altrayd” 💿🧡distrokid.com/hyperfollow/al… #NewMusic

The Hit Maker⚡️ (@altrayd) 's Twitter Profile Photo

At some point in my life I just wanted to snap pictures with my best outfits to impress and prove that I’m doing great… but now I laugh at people doing the same 😂💔 like this I fit visit Heaven, chill with God and him cartel, come back and you no go know.