O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile
O Mo Tola❤️

@___slimbullet__

Here to scroll 🥤. IG:Omotolani_xoxo TikTok: Omotolani_xoxo2. Snapchat: Omotolani_xoxo2

ID: 1310597907108769792

calendar_today28-09-2020 15:11:27

961 Tweet

65 Followers

50 Following

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Toyin sabi wetin she dey do like mad Even that December wey she complain about her movie Her top fans drag wetin no good for funke body Did she caution or address them? She constantly sets funke up for drags then act saint .

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

She enjoys it Same way she’s yet to stop her fans from bullying abikeshuga U settled with FA and had an agreement But yet ur top fans still constantly drag and shade FA Infact that olobuku prince wey she Dey constantly engage dey always drag FA

Doccy🎙️🌹💡 (@doccybaibee) 's Twitter Profile Photo

Can you see how senseless you are.. was London’s premiere not before naija’s own and Toyin movie never even dey show then. She never start to dey throw shade by then. So ofc they will be cool🙂

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

It’s been 3yearsss she can move on Mind you she did meet n greet for funke In December abi Una blind She went for funke masterclass just few days/week ago She attend funke bts premier She attend funke creators watch party So she’s been cordial with funke since

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

If God no create mumu How toyin wan take get fans U need to be extremely dull to be that woman fan So priscy is shading toyin in that write up? But toyin throw shade for Dec una say she no call anybody name Make una continue to cry

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Toyin and mercy featured Toyo baby when she fell out with funke And abike and Toyin fall out is not fresh It’s been 3 good years!!!

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Alakada is the low budget jenifa self Cuz the first jenifa Sulia was a village girl with bad English and fake life She borrowed clothes from that eniola friend and all TA just rebrand the Alakada small make he no be full copy n paste

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Alakada kor abanilayeje niii Alakada can’t lace jenifa shoe lace I mean jenifa not even jenifa’s diary Fi a comunisana fii jenifa Toyo baby how’s you I cooker jollof rice Sege baby Adaku jeun koku Sulia kan ayetoro kan Many slangs from jenifa series Which slang dey TA movie?

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Abi na when them carry to go do pedicure wey she dey shout yeeeee instead ouchhhh😂😂😂 Omo the normal jenifa was a movement on its own

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Low BP Dey kill High BP Dey kill High sugar level bad Low sugar level bad Omo life tough o May your uncle soul rest in peace btw

O Mo Tola❤️ (@___slimbullet__) 's Twitter Profile Photo

Mind you the quotation of the first surgery was $8000 Now you are saying it’s $6000 and u were given discount of $1500 dollar since we contributed $8000 where’s the $3500 balance??