profile-img
Calvin💨🌃

@Calvinjay007

under construction 🏗 🚧
| turn on notifs ✯
Real Madrid FC
|| OOUITE||

calendar_today01-01-2022 11:15:54

7,3K Tweets

2,4K Followers

2,0K Following

Calvin💨🌃(@Calvinjay007) 's Twitter Profile Photo

OAUfalz The convo go be like.God abeg i no say betting no good Buh this people wey dem dey call sportybet don dey chop my money for like 8 months now. 1 more year for earth no go bad make I use the money do good things.
Because as I die so nobody fit open mysporty.
Demstillchopmeasidie

@OAUFalz1_ The convo go be like.God abeg i no say betting no good Buh this people wey dem dey call sportybet don dey chop my money for like 8 months now. 1 more year for earth no go bad make I use the money do good things. Because as I die so nobody fit open mysporty. Demstillchopmeasidie
account_circle