Calvin๎จ€๐Ÿ’จ๐ŸŒƒ(@Calvinjay007) 's Twitter Profile Photo

OAUfalz The convo go be like.God abeg i no say betting no good Buh this people wey dem dey call sportybet don dey chop my money for like 8 months now. 1 more year for earth no go bad make I use the money do good things.
Because as I die so nobody fit open mysporty.
Demstillchopmeasidie

@OAUFalz1_ The convo go be like.God abeg i no say betting no good Buh this people wey dem dey call sportybet don dey  chop my money for like 8 months now. 1 more year for earth no go bad make I use the money do good things.
Because as I die so nobody fit open mysporty.
Demstillchopmeasidie
account_circle