@zillionssss
🚩
ID: 1889714954292379648
calendar_today12-02-2025 16:35:43
3,3K Tweet
900 Takipçi
821 Takip Edilen
7 months ago
happy ending na for only television
a month ago
nothin de pain pass you de one location for few days & you no sabi any dealer for the location
fav new gunna w/o naija artists -fuck witcha boy -what they thinkin -podcast
me when i like a song: 🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂🔂
wgft? my bby is
all i care about is money & like 5pple
if she did you dirty once she’s gon do it twice
open.spotify.com/track/3VLsdzHO…
you fit get sense pass person wey de advice but still listen 😂
nepo bby for instagram but na lapo bby you be for real life 💔
2026 is in 4months 👁️👄👁️
ss my music cuz i have to put you on sum good shit
no matter how i try i just wont gaf, idk but my mind always find a way to make me not care if their doin it deliberately to get a reaction out of me 😭
we might listen to the same music buh i listen to it better than u
both burna and wiz go snub una for real life, una de here de fight 😆
open.spotify.com/track/5DFQ3iQr…
e get some kind songs wey nor fit ever leave playlist no matter how old the song be
“imma pull up” person wey wan trek come o
25 days ago
be like una de mad una wan use rema chase clout for una album
24 days ago
open.spotify.com/track/1ANYHWUz…