Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile
Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง

@ziggyashy

ZiggyFX || datTechBoy || ZiggyVerse ๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ’ป || I'm here cos Instagram disabled my account three times so I deleted the stupid app I heard here is savage

ID: 878630573312540672

calendar_today24-06-2017 15:07:07

3,3K Tweet

87 Takipรงi

179 Takip Edilen

Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

Na person wey chop belleful regardless the food (garri) go fit hustle find more and better food (jollof rice) i hope the message is clear ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„

Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

Where the heck is this man that always announce public holidays Na wetin e sabi be that ๐Ÿคฃ #HappyEaster #Easter #GoodFriday #GoodFriday2025 #Naija

Where the heck is this man that always announce public holidays 

Na wetin e sabi be that ๐Ÿคฃ 
#HappyEaster #Easter #GoodFriday #GoodFriday2025 #Naija
Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

Sodiq thinking ๐Ÿค” Shey person no fit rip Ebora ni or the witches wey carry money come. When e carry the come make you rip the werey japa e no go see you collect the agreed due๐Ÿ˜๐Ÿ˜. Imagine say Ebora dey call you out call you ripper ๐Ÿคฃ ๐Ÿคฃ

Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

Divide Nigeria now Even foreigners dey talk say na region of a country do something this is embarras*ing to say the least. If anything happens it will be on the Nigerian government not igbo government so if you wanna play this divide now make everybody bear hin papa name

Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

Even developed country as the United Kingdom dem no pack themselves together as a one country everyone has their thing going England, wales, Scotland, Northern Ireland and they now have unified government body United Kingdom but theyโ€™re all different countries. Nigeria can do dat

Korede owolabi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง (@ziggyashy) 's Twitter Profile Photo

So for this VDM matter the werey davido boy (that one just dey carry eddiot up and down) Davido no levels, Dre abi wetin be e name said in the group โ€œwhy the werey off comment e for open am naโ€ now guess who off comment section for instagram yeah you guessed right DreDMW ๐Ÿคฃ LIFE