@trust_sutt
ID: 1601690396010188803
calendar_today10-12-2022 21:28:53
11 Tweet
0 Followers
12 Following
3 years ago
WhatsApp wan make everybody Dey express his/her feelings 😂😂 Brother & sister How are you feeling now ?🤣😹 Do VN for status make we share feelings 😂😹🤣🤣🤣
For una wey Dey do pranks Abeg come prank us say you wan carry votes 🗳 Abeg 😂😂😂
2 years ago
Happy birthday to the most awarded Africa Artist Biggest Bird 🦅 Wizkid #wizkid33