@iamcaesarr
Caesarrnite 👽
ID: 1628905409896493057
calendar_today23-02-2023 23:51:52
247 Tweet
204 Takipçi
669 Takip Edilen
5 hours ago
🔥The 9th Round of Easy Loan, Earn $40 Reward is in progress❗️ ⏰ Promotion Period: January 15th - Feburary 15th, 2025 👉 Register now and check more details at gate.io/campaigns/358
a year ago
U don’t have to be gentle, be observant
10 months ago
If area wey I dey, men fit use your stove cook beans, give u pot wash. Nobody send ur papa
9 months ago
Burial food sweet pass, home made true or false?
Let nothing stop uuuuuuuuuuuuuuuuuuu
Things wey life won teach you, no dey for book.
Man go suffer work, woman go use toto collect am
The Judas u know now is curious
Use ur brain calculate ur money, not figures 😏
It has been long I’ve done something naughty 😈 WHAT ABOUT YOU? When last.
Ejiro u dey game but u no sabi play, who made this statement.
I called u my own, because I do not have a bone 🦴
U might be rich 🤑 but still falls ill 😷 like the weak. That’s how life is fr
Na I too know, dey make some of our elders dey think say burial food, sweet pass mama put. U 👉 check am nah!!
The problem is not to be rich, ask yourself? Can I control wealth 🙄🙄🙄
Your reason for failing not an excuse, try some news shoes.
I owe u, you pay
8 months ago
Been running tracks to reach miles
5 months ago
Where una dey 😎
12 days ago
I might not be the bread winner, but I’d be glad to see them all eat from my bakery