*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile
*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯

@herlime

I'm an entrepreneur

ID: 227447842

calendar_today16-12-2010 21:36:54

298 Tweet

118 TakipΓ§i

306 Takip Edilen

*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile Photo

Some ppl making millions on bets without stepping out. When u dey on green app post relationship matters. Just dey play 🚢🚢🚢

*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile Photo

At dis junction now I will only deposit my money in one bank and cashout later. Cos my ATM is not working with other banks again. Dis message is not about bank πŸ‘Œ B.O.D #Legend

*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile Photo

If we don rΕ«Ε„ ra wΓ‘ for ND days, shey we can still continue rΕ«Ε„ ra wΓ‘ for HND? Den continue rΕ«Ε„ ra wΓ‘lising after school. 🚢🚢 B.O.D

*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile Photo

Una don start to dey abuse Muslim on top rice and chicken πŸ— wey no sweet. Sha don't forget say Itunu Awe is coming sha. #MerryChristmas

*_SMD_*πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯ (@herlime) 's Twitter Profile Photo

Nah middleman go suffer dis tax pass aje. Cos vendor go credit u 960k and u will credit d owner 900k. Tinubu go just dey laugh 🀣🀣🀣 #TrendingNow