@henryboy942645
ID: 1791840512384638976
calendar_today18-05-2024 14:37:43
48 Tweet
1 Takipรงi
16 Takip Edilen
5 hours ago
๐ฅThe 9th Round of Easy Loan, Earn $40 Reward is in progressโ๏ธ โฐ Promotion Period: January 15th - Feburary 15th, 2025 ๐ Register now and check more details at gate.io/campaigns/358
a year ago
If no be my babe wey do money for me Wetin I for chop since morning
Emotional damage ๐๐ญ
If I catch those boy wey dey my babe Dm they propose love to her Na Wetin I go do them be this
I chop meat pie today and my belle dey surprise Werey they expect garri and sugar
If no be bitter truth Wetin I for chop today ๐
U no get boyfriend, but you dey find husband Werey wan skip terms and condition๐
You no get boyfriend but you dey find husband Werey wan skip terms and conditions Dey play ๐๐
Me when I remember I once supported the motion that Education is better than Money in primary school Money abeg no vex na small pikin dey do me that time
7 months ago
If no be money Wetin go make all this girls dey disrespect me
Hungry wan kee person babe ๐ญ๐
2๏ธโฃ0๏ธโฃ2๏ธโฃ5๏ธโฃ no forget say na me first beg you ๐๐
This year una don dรฏe for my hand
You wan chop? No be you unbox 800k wig on the 25 December Abeg go chop your wig ๐
The story go soon sweet ๐ญ
6 months ago
God abeg make boys self chop ID Me๐ฅน๐
Instead of buying valentines gift for her Why not buy for your first love which is your mom
a month ago
Our father who art in heaven Your pikin don see hรจll ๐ฅfor earth ๐ญ
I Dey mind my business Dem say I too get pride ๐
After you post your cravings finish Enter kitchen go warm eba chop ๐
7 days ago
๐ฉโ๐ฆฐ: whatโs the difference between you and other guys Me : ๐๐๐๐