@adamakorede1105
🤫🤫🤫
ID: 1557344991290195968
calendar_today10-08-2022 12:38:59
565 Tweet
652 Takipçi
617 Takip Edilen
18 days ago
I like as my life lowkey..... nobody know say I dey India
Marriage has really changed me alot
Una no go see this suffering part now oo Later una go say my leg long
17 days ago
I wan go sleep hope everybody don eat? 🥴
If one side of your bed still dey touch wall, biko hustle oo
Instead make I fall in love, I go buy small cobra dey train
I no even remember when last I touch woman Talent just dey waste
Food no sure this night 🤧
16 days ago
Even Opay sef pity me 😭😭
If I tell you say I no get phone nko?
When e reach your turn do am as you take explain am... 👌
15 days ago
Imagine say the red sea no divide, those israelites for flog craze commot for moses body 💔😂
14 days ago
Bite the hand that feeds you if the food no sweet
13 days ago
As I approach this new WEEK.. God abeg; make I no WEAK 🤲😤 #seyivibez
Na only hausa hip hop song fit cool my head like this 🥵 My head dey hot 🔥
12 days ago
I for don buy everything wey I need for 2014!
Good evening mutuals
10 days ago
If you like no wicked, dey do smeh smeh 😂💔
8 days ago
I try use your advise pay my bills today, e decline