1 day ago
LERRY Unna know wetin dey sup…but unna no just one talk 😂😂
6 days ago
BIG VYBZ Ayo Maff 🥷🏽
17 hours ago
✊🏾 yemialade For this sense wey you talk…I don follow you
ZionLion🦁 😹😹😹😹
Brooda John ZionLion🦁 Aah ah u dn catch me😂👴
POOJA!!! Oba solomoni 😂😂
ZionLion🦁 Brooda John I'm battling with it now but it is well 😆😭
2 days ago
Wizkid Ori e buru Omo werey
Brooda John Many of us did o😂😂
ZionLion🦁 POOJA!!! See him head 😂
Brooda John How many of us went straight to check our hairline for mirror after going through this thread??😂😂😂
LERRY Part 1 make sense pass part 2
Wizkid OBO no go reply Ode 😂
4 days ago
ZionLion🦁 How naw 😂😂😂
Wizkid So you no be Muslim again…your papa don turn Christian because you one chase clout
Wizkid Bros you don fuck up No bring my oyigiyigi into your foolishness Abeg 😂
3 days ago
Davido Take me with you boss 🥹
valking ♔ Even wizkid himself Dey shame for that Grammy Best music video wey him and blue ivy share 😂😂
YabaLeftOnline Qeu abbi how dem Dey take spell am ??😏
Dr Penking™🇳🇬🇦🇺 Omo…some guys would still hit sha 😂😂