GOD๐Ÿ˜ŒNA๐Ÿ˜‰MY๐Ÿ™‚BOY๐Ÿคญ (@temitayobadboi) 's Twitter Profile
GOD๐Ÿ˜ŒNA๐Ÿ˜‰MY๐Ÿ™‚BOY๐Ÿคญ

@temitayobadboi

Am someone you won't like to fuck with that just me๐Ÿ–•

ID: 1810670989304557568

linkhttp://atyahoodotcom.com calendar_today09-07-2024 13:43:10

832 Tweet

65 Followers

279 Following

kogbagidi (@kogbagidi) 's Twitter Profile Photo

Papa God, we thank You say You wake us this morning. We carry everybody wey heart dey heavy give You today. Give dem strength wey pass their wahala, give dem peace wey go calm every fear, and give dem hope wey no go die. Papa, open road for where dem think say no road, put smile

Gen zz the album (@olazinodictt) 's Twitter Profile Photo

Zinoleesky just drop Mandela off Genz album visual out on YouTube now ,,, Link to watch , ๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡* youtu.be/lHHDTeSYxvU?siโ€ฆ

Zinoleesky just drop Mandela off Genz album visual out on YouTube now ,,, Link to watch , ๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡*

youtu.be/lHHDTeSYxvU?siโ€ฆ
GOD๐Ÿ˜ŒNA๐Ÿ˜‰MY๐Ÿ™‚BOY๐Ÿคญ (@temitayobadboi) 's Twitter Profile Photo

Everything way happen inside bible non of them don happen for this life๐Ÿฅน Nobody feed 5k people Nobody turn water to wine Nobody waka untop water Nobody create another heaven and earth Nobody kill lion with hand David never kill Golahth Nobody gree surrender make them nail am.

Cityboy โœช (@adeyemi4pl) 's Twitter Profile Photo

New zinoleesky tonight ๐Ÿฅน ๐Ÿ”ฅ Big Matti X zinolessky Caramel out tonight โœŠ Time kon slow ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

New <a href="/zinoleesky01/">zinoleesky</a> tonight ๐Ÿฅน ๐Ÿ”ฅ 
<a href="/Adaramati1/">Big Matti</a> X zinolessky Caramel out tonight โœŠ

Time kon slow ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
GOD๐Ÿ˜ŒNA๐Ÿ˜‰MY๐Ÿ™‚BOY๐Ÿคญ (@temitayobadboi) 's Twitter Profile Photo

Make government go collect hush puppy come na๐Ÿ˜‚Omoh which kain government be this Them fit hold any government pikin like this Shey be na country the government say them won do Watin them won use salary do?