talk-Am-As-He-Be (@talkamashebe) 's Twitter Profile
talk-Am-As-He-Be

@talkamashebe

my telegram page 👇

ID: 1338986898182860806

linkhttps://t.me/+z7X8X2ilczU4Zjdk calendar_today15-12-2020 23:19:05

6,6K Tweet

1,1K Takipçi

1,1K Takip Edilen

talk-Am-As-He-Be (@talkamashebe) 's Twitter Profile Photo

Good morning, lovely souls! 🌿 May today bring us patience in every situation, grace in every interaction, and peace in every challenge. 🙏

Good morning, lovely souls! 🌿 May today bring us patience in every situation, grace in every interaction, and peace in every challenge. 🙏
talk-Am-As-He-Be (@talkamashebe) 's Twitter Profile Photo

Amen! Suffer, suffer for world Enjoy for Heaven Christians go dey yab "In Spiritum Heavinus" Muslims go dey call "Allahu Akbar" Open you eye everywhere Archbishop na miliki Pope na enjoyment Imam na gbaladun

talk-Am-As-He-Be (@talkamashebe) 's Twitter Profile Photo

After I hear say premium blue tick matters, he just dey do me make I buy blue tick🤣but as my verified followers never reach 500 not to talk of the 5m impression, Sha no be say I just wan waste money be that so😂 Abeg make una follow me IFB asap😎let's help each other grow🪴

After I hear say premium blue tick matters, 
he just dey do me make I buy blue tick🤣but as my verified followers never reach 500 not to talk of the 5m impression, 
Sha no be say I just wan waste money be that so😂 
Abeg make una follow me IFB asap😎let's help each other grow🪴