@tahyvr
ID: 1542955916928208896
calendar_today01-07-2022 19:39:51
3,3K Tweet
642 Followers
417 Following
a month ago
pastor don collect rolls royce of 1.5 billion but make me i no aspire things of the world, oya nau
Let me go and renew my Netflix sub for LISABI If it's not worth the hype,I'll arrest all of youπ«΅π
Nah this month worst pass for me since we don start this year π
πβ€οΈ
You giran π na copy and paste you even give ibrahim, Omo you just fvck am clean mouth ni
E just funny to me bruh people wey dey attend church wey una dey pay tithe but una no fit afford the same church university for una pikin π
Me...I sha don't like how he's paying attention to the whole thing
I saw a video of OAU students singing their school national anthem at someone's wedding and they were all happy, singing with so much joy. If you sing Eksu anthem beside me,I go deck you
Another Monster π§ Duel π€Ί Winner Set pieces brainer Shooter and a Fighter is ready π Mikel Merino (New Dark Arts FC Signing)
that babe na gba girl fr, clout animal
Omo before i d!e, i will make sure i witness Christmas in New York π₯Ή
gba girl
Anytime I remember say I still dey this country the way my energy dey take low bruh π
this guy dey chop breakfast every four months ke ππ
No oneβs paying attention to your music, and you're doing too much with your little hype. π
βI know I'm far better than these new artistsβ this is how you young, upcoming artists start a beef with artists that don't even rate or know you.
my babe don go her boyfriend side this night again, my turn tomorrow then