@smh_181
Idc Just tweeting
ID: 1126698609997565959
calendar_today10-05-2019 04:00:56
34,34K Tweet
3,3K Followers
3,3K Following
2 months ago
10,000 naira light ====>>44 unit inside abeokuta how nawwwwwwwww howwwwwwwww !!!!! Help oooo
You just dey know???? ππππ
for my side..for abeokuta 4k for 115unit
From 140 Unit to 44 is crazy oooo for 10,000 naira
Make dem sha marry na the agenda gangan be that
On his mandate, we shall stand..
Abeokuta is the most peaceful city in Nigeria π but cost of living go wan wound you
This one don enter wahala ππ
#WorldPresident π x.com/qudilla22/statβ¦
Make una mechanic come pack pedri oπππ you will learn
Chelsea we go to war !!!!!!!
Give me Barcelona give me Barcelona Oya oooooo
I dey tweet about Barca and their opponents, na chelsea dey cry for my cs, make una go tweet your own naππ
Pedri 89 minute Iβll be there
Google ?????????
Lol iyawo Pablo
a month ago
Na to carry your music for my head, no worry you go see my hand
Youβre a horrible person through and through