$SLIME (@slimeworldxx) 's Twitter Profile
$SLIME

@slimeworldxx

Music, Football, Crypto 🏠🥀.

ID: 1832037383589486592

calendar_today06-09-2024 12:45:37

9,9K Tweet

265 Takipçi

723 Takip Edilen

fala (@falafolosho) 's Twitter Profile Photo

E get many artistes wey go still burst una brain soon to come wey una no know, and una go still talk.. “he was destined for this shit” “he knew all along” that’s how crazy this music thing is 🤣.

Ø (@thatniggarhodes) 's Twitter Profile Photo

No set of girls irritate me more than those ones that act and dress like guys Because you no get yansh and breast no mean say you gats act like man

ᝣ (@illxgally) 's Twitter Profile Photo

I go dy traffic dey vibe pop smoke dey dance inside car, 9-5 wey just dy come back from work go dy look me with bad eye from their car😂😂😂 no be me send una o Make I go do this tinted glass

The Players’ Tribune (@playerstribune) 's Twitter Profile Photo

“Nobody should know my name. The fact that you’re reading this is proof of God’s grace.” This is Victor Osimhen. theplayerstribune.com/victor-osimhen…