








rekt Degen STRESSLESS With his wife oh 😂


STRESSLESS U dey mind dem 😂


21 Nut Savage🏂 Even if nah 20 people make wizkid gather and perform for them 😂

Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳 Don bazzy and wizkid 100%

Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳 Nah Wizkid 100% don bazzy fat more than that

Samuel Chidiebube Ranking ☆Daddy's boy🏆⚽️ YARLOOOOOOOOOOO ThugLife💯 I just like as una done quickly move on from lighter wey them feature Wizkid recently

