@saevhiour
ID: 1494981931938758658
calendar_today19-02-2022 10:28:06
10,10K Tweet
3,3K Followers
2,2K Following
a month ago
May you win today, Good morning.
So nobody wey in life don spoil one sell house 🏠 for 1.2m urgently??
Nobody talks about how hard it is to wait on God’s time
Surviving on the mercy of God
My tears nor be hunger tears… e dey drop because the world don turn pain to trend.🖤🥂
After I don pay 75k for hotel room, u say make I no piss for bed?
Not everyone will like you. And that's okay.
If to say I dey garden of Eden, by now I for don do fruits salad chop.
UK is sweet abeg
😭💔🕊️😁😎
Smiling at a stranger is something big for them.
Hookup na short term money.. you go suffer when you old. Use your brain💔💔
Peace of mind wan finish wicked people no make dem dey lie for u
How much is for a week? Cus I'll be free next week.
Challenge accepted 🤝
Sorry guys I've not been active lately, I followed my girlfriend's mother to farm.
If you're broke more than me then you're finished.
Salary just be like 👇
Her picture consumes plenty data
What is the difference between marrying a widow and marrying a single mother?