Let me do a short review on this project
DUMP ON DEM : Hiphop masterpiece 8/10
JOHNBULL : hardcore street relatability, amazing production : 9/10
1 Work : certified club banger 9.5/10
ZHUSING : not quite sure what’s happening here. Good bounce 5/10
Divine Pree: absolute chaos
this country no fit even make you believe say your legit hustle go comot you from trenches, before you come back from your 9-5 one of your hommie wey dey press for hood don tear him second benz within 5 days😂😂😭😭
Alhamdulilahi fr
I dey see food chop with my small money. I dey see transport fare. I dey buy data. Any time small change dey, i dey satisfy my cravings and i dey give little out to those that need it.
I’m very grateful to Allah.
Someone said T-Pain should release the names of sacked ministers to distract us from the pressing issues. See how T-Pain boys dey reason.. Omo we don enter!! 😔
God no go let me see anything wey go make me do fraud, if no be to dey sell powder (for make up) and drugs (for treatment) or make i turn politician, i no do