@rayfrom233
Antisocial extrovert
ID: 1853814952206770177
calendar_today05-11-2024 15:01:57
352 Tweet
61 Followers
152 Following
2 months ago
Every Chelsea fan right now
a month ago
Wo se de3nnn?😔
Today I do some slip be send the boys. First match spoil am. As I dey type this tweet sef my boy be dey call me. Herhhhhhhh😔
Some fine babe carry me go First Love Church, I no chop before I go. Dem start around 9am, e knack 12 ebi now the pastor dey come preach 😭
Yawa for who no stay when we were down. We’re up now🤣
So the hairline, u people say how i go save am?
“We are not even dating” “Why are you overreacting”
“Yo bro I beg you fit…”
Can’t wait for this game🤣 We go humble some people fr fr💙
i miss u = konji is doing me
Then the way this HR dey talk say I be hardworking I figa them go retain me after NSS oo herrh
Talking about some I am not ready bs🙂
I for take block then go South Africa go search them girls wey dey dance the amapiano for TikTok. Gaddd😤
All the former Thugger fans switching rn🤣
Herh then first women wey man get paa erh. I really lose form ngl🤣
That be why I no dey like say niggas go come through for me. No do me favor out of the kindness of your heart sef I go like pay you back fr
I have stopped😂
The way boys dey use Dragon you go think say dem dey the Targaryen bloodline inside some