Pope (@pope179443) 's Twitter Profile
Pope

@pope179443

Favorite heart breaker πŸ˜’ Igbo TraderπŸ’Ή

ID: 1944649686293303296

calendar_today14-07-2025 06:46:39

75 Tweet

22 Followers

13 Following

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

God abeg make i no craze ooo Year just dey start😭😭😭😭 Even 1:3 no sure 😭😭😭😭

God abeg make i no craze ooo
Year just dey start😭😭😭😭

Even 1:3 no sure 😭😭😭😭
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

I don rush plan life wey no dey certain 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 2026 how far When W’s …..???😭😭😭😩😩

I don rush plan life wey no dey certain 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026 how far 
When W’s …..???😭😭😭😩😩
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

See wetin dem just ask me🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣 How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable πŸ€¦πŸ½β€β™‚οΈπŸ˜­πŸ˜©πŸ˜©

See wetin dem just ask me🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

How i wan take explain say money dey am na me neva dey profitable πŸ€¦πŸ½β€β™‚οΈπŸ˜­πŸ˜©πŸ˜©
Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Eurusd if you want fall you fall if you want to fly you fly🀧🀧🀧 Shuwoooo na pair you be you no be GodπŸ˜πŸ˜πŸ˜’πŸ˜’πŸ˜’

Pope (@pope179443) 's Twitter Profile Photo

Only me wan still chop another 3L’s today😭😭😭 God when W’s EURUSD GBPUSD USDCHF GOD i put you in charge πŸ™‡πŸ½β€β™‚οΈπŸ™πŸ™πŸ™πŸ™ I cover my entries with Isaiah 41:10 and Psalm 23:4 This wan don pass technical knowledge 😭😩😩😩😩😩😩😩