Hairmacist (@paragonudeogu) 's Twitter Profile
Hairmacist

@paragonudeogu

Christian| Pharmacist๐Ÿ’Š|ENFP๐Ÿ˜Œ|AFANG SOUPโค๏ธ
.
.
.
Swift to read, slow to type, slow to banter.

ID: 1744157533764300800

calendar_today08-01-2024 00:43:09

3,3K Tweet

242 Followers

359 Following

Oyiga Micheal (@nsukka_okpa) 's Twitter Profile Photo

Odumodu say make I come Abuja E say make we work on a song. I tell am say I Dey work 9-5. E say e go send flight back and forth. I say why? E say e just like my Yamal song. I say make e switch on camera. Like 60 nighas Dey studio Dey wait me. Barca fan๐Ÿ˜‚ E wan Uriah me๐Ÿ˜‚

Odumodu say make I come Abuja 

E say make we work on a song.

I tell am say I Dey work 9-5.
E say e go send flight back and forth.

I say why?
E say e just like my Yamal song.

I say make e switch on camera.
Like 60 nighas Dey studio Dey wait me.

Barca fan๐Ÿ˜‚
E wan Uriah me๐Ÿ˜‚
Hairmacist (@paragonudeogu) 's Twitter Profile Photo

Toddlers are very stressful to handle. Also what exactly will they be learning for a long time. Come carry your pikin abeg ๐Ÿ˜‚

Hairmacist (@paragonudeogu) 's Twitter Profile Photo

Your partner should be your personal attraction. It's why "You're not the most beautiful woman in the world" will never make sense to me. If I like you, for the moment, no one looks better than you in my eyes. I also don't get people who are with people they're not attracted to.

Hairmacist (@paragonudeogu) 's Twitter Profile Photo

It's funny how Nigerians see display of bad behaviour and being comfortable with it as "being real", same way someone who you've always been kind to will say you've shown your true colours when you do the first wrong to them.