Khalid (@only1_khalid) 's Twitter Profile
Khalid

@only1_khalid

Architect | Rema | The Weekend | Chelsea 💙

ID: 1243145759056412672

calendar_today26-03-2020 12:00:45

10,10K Tweet

1,1K Takipçi

1,1K Takip Edilen

Abba’s First Person Shooter🇳🇬 (@blaq_tosin) 's Twitter Profile Photo

Told my wife I almost got hit by a bus at Yaba. She teared up, held my hands & said: ‘You carry my heart with you, live gently, for me, for us.’ Bruh… I melted on the spot. Me wey just wanted to gist, now I’m somebody’s whole assignment.

KOLa 😈 (@yomexes) 's Twitter Profile Photo

Khalid Bro they violated me so tey I no wan dey comot again that year. When you go abroad na then you go know say our people dey suffer for the barest minimum.

Khalid (@only1_khalid) 's Twitter Profile Photo

Omo, If this kind thing happen to me, I go dey traumatize for life. I no fit watch that video finish. It’s that irritating. Glass wey them dey use create content abroad, na because of insecurity from police them they wear am here 💔

SSIAH (@omah_lay) 's Twitter Profile Photo

SPIRIT CALM 🕊️🕊️ SPIRIT FOCUS 🕊️🕊️ SPIRIT LEARN 🕊️🕊️ SPIRIT GROW 🕊️🕊️ SPIRIT SUCCEED 🕊️ SPIRIT LEAD 🕊️🕊️ LIFE IS GOOD☀️🏜️💜🕊️