@oge_nwanne
I don't need a bio
ID: 1843890878546370560
calendar_today09-10-2024 05:47:20
4,4K Tweet
518 Followers
519 Following
4 months ago
may smells like money.
There is a game called Life, even if you win you will still die.
So, even yahoo Boys follow dey celebrate workers day 😁😁
Without money it's very hard to make money
Watin i dey go through now na watin bible dey call; trials n tribulations.
Oluwa abeg comfirm the plan 🤲🙏
You're not depressed you just need a credit alert
If dem born you for Nigeria life dun Dey lead you 10 : 0 💔😞
Man plans. God laughs. Life edits the script.
I tell you "Good night" you say make i dream about you, Omo this relationship don dey enter spirit realm 😂😂😂
Maguire channel his inner Ronaldinho 😂
Lol, even girl wey still dey use public toilet dey ask for head
Winning Europa this Season .
The commentator na werey saying maguire was watching lamine yamal last night 😁😁
My own gas feel say ein go whine me this morning 😀
Sha, make I see how this month go be I fit tear one LEXUS before the end of this month
This is wholesome 😂❤️
The biggest flex as a young man is to be self sufficient.
But omo I get many stories to tell my children for future about this country sha 😪
Person wey go help you finãncīally fit still de primary 4 oo🤧🤧