@nnajioji98990
Just for fun
ID: 1857427925429108736
calendar_today15-11-2024 14:18:40
132 Tweet
488 Takipçi
2,2K Takip Edilen
5 months ago
Lecturer wetin I do?
This bag wey I de chase sabi run ooo
Oya naw
When she never see my nakedness she been de text me everyday
Try de baff before you sleep "Make body odour no kill your guardian angel"
You need my help but you fat pass me pic.x.com/RfOIXCGH5p
This morning I was thrown out of the church because I shout "FUCK SATAN" I thought we all hate satan
Nah when you begin PAY RENT you go know say PARENTS been de try
Once you gimme advice and you come add small money for top, you go see how obedient I de
You de ghana de ask me wey de Nigeria "how is africa" Oya naw
I know say school nah scam but go first
4 months ago
Abeg who fit help me with "the root of all evil"
If I cast the code make I bend
Who clock 30 dan de old but who die at 30 nah small pikin Oya naw
If I tell deaf and dump people wetin my mouth don spoil for me, they go know say God love them more
HER. so becoz you don kn*ck me finish you no de pick my call again, because you don see my nakedness Me. John 6:1 "After the meal Jesus left"
You wey de sponsor your girlfriend for school de laugh who Cbex scam Oya naw🤣🤣🤣💔💔💔
3 months ago
Coat wey I cut according to my size don de tight me for armpit🤣🤣💔💔
2 months ago
My Bible app need update keh, for what? Samson don kill another lion or Goliath don dodge David stone
Me practicing how to deny pregnancy