Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile
Local_chief

@mazi_pidgin

Blockchainly curious ||content writer ||cryptofiction ||crypto.pidgin

ID: 1741026645694095361

calendar_today30-12-2023 09:21:44

164 Tweet

12 Followers

198 Following

Binance Africa (@binanceafrica) 's Twitter Profile Photo

Looking to earn free #Crypto? 💰 Join another learning round of #Binance Futures & stand a chance to share up to 1000 in USDC token vouchers. To enter: 🔸Retweet & Follow Binance Africa 🔸RT every #BinanceFutures101 posts shared daily 🔸Take the Quiz on 23rd May

Looking to earn free #Crypto? 💰

Join another learning round of #Binance Futures & stand a chance to share up to 1000 in USDC token vouchers.

To enter:
🔸Retweet &amp; Follow <a href="/BinanceAfrica/">Binance Africa</a>
🔸RT every #BinanceFutures101 posts shared daily
🔸Take the Quiz on 23rd May
Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Water don pass garri oo as one of di big name for bitcoin wey be Michael Saylor don talk again E talk say e go better make una comot your teeth go sell am than make una sell $BTC Dis na sign say e no dey take $BTC play The man dey pack am like say na for am dem make am #CryptoPidgin

Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Basel Medical Group wan buy Bitcoin worth $1 billion Dem be healthcare company for Singapore, & wan use Bitcoin take support their business & money reserve When e happen, na one of the biggest crypto moves by any hospital company for inside Asia! #CryptoPidgin #CryptoNaija

Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Heritage Distilling na big drink company for USA wey dey make whiskey, vodka, gin & more Dem don dey collect $BTC & $DOGE. You fit buy shayo with crypto! Dem even get am for reserve – dem believe say crypto get value like real money Crypto don enter bar #CryptoPidgin #Web3

Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

BREAKING 🚨 Russian crypto baba, Vldimir Smerkis, wey dey incharge of Blum don land for wahala as police arrest am for alleged fraud after Blum announce say e don step down as CMO & no dey co-found again Blum just dey whine us since last year nawa oo #CryptoNews #PidginCrypto

BREAKING 🚨
Russian crypto baba, Vldimir Smerkis, wey dey incharge of Blum don land for wahala as police arrest am for alleged fraud after Blum announce say e don step down as CMO &amp; no dey co-found again

Blum just dey whine us since last year nawa oo

#CryptoNews #PidginCrypto
Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

BREAKING: Hong Kong police don arrest 12 pipu wey run $15million crypto money laundering with 500 bank accounts come turn am to crypto for exchange shops Dem even rent house take run this operation. Inside the whole $15m, $1.2m connect to 58 fraud cases #CryptoNews #PidginCrypto

BREAKING: Hong Kong police don arrest 12 pipu wey run $15million crypto money laundering with 500 bank accounts come turn am to crypto for exchange shops
Dem even rent house take run this operation. 
Inside the whole $15m, $1.2m connect to 58 fraud cases
#CryptoNews #PidginCrypto
Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

JUST IN: From Jan 1, 2026, UK don talk say all crypto companies must collect full details from customers for every trade or transfer. Dem go collect things like full name, house address, tax ID, coin type & amount — all na to boost crypto tax wahala. #CryptoTax #PidginCrypto

Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Make una come see oo‼️ Bybit don become di first to make pipu fit trade stocks Stocks na company assets Dis one be say you fit start dey trade Tesla Amazon Apple and many more Many many tins for inside one platform #CryptoPidgin #BybitAfrica #CryptoNaija

Local_chief (@mazi_pidgin) 's Twitter Profile Photo

Today make am 15 years wey one guy wey dem dey call Laszlo carry 10,000 BTC go buy 2 pizza. E shock you? If na you wetin go dey your mind like this? Make una yarn us for inside di comment #CryptoPidgin #BTCPizzaDay #BinanceAfrica