MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile
MUIP

@manutdinpidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. 📩 [email protected], @muipfpl

ID: 3406224885

calendar_today06-08-2015 22:43:56

161,161K Tweet

174,174K Followers

88 Following

MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨Marcus Rashford when dem ask am if e go like play with Lamine Yamal: “Yeah, for sure. Everybody for di world dey always wan play with di best, you know… so hopefully we go see.”

🚨Marcus Rashford when dem ask am if e go like play with Lamine Yamal:

“Yeah, for sure. Everybody for di world dey always wan play with di best, you know… so hopefully we go see.”
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨Napoli sporting director Giovanni Manna yan about Jadon Sancho: “Our offer dey clear, we no go pay di salary wey Sancho dey ask for.” [Yağız Sabuncuoğlu]

🚨Napoli sporting director Giovanni Manna yan about Jadon Sancho:

“Our offer dey clear, we no go pay di salary wey Sancho dey ask for.” [<a href="/yagosabuncuoglu/">Yağız Sabuncuoğlu</a>]
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 Manchester United dey hope say dem go fit gather like £55m from di sale of Jadon Sancho and Antony, so dem fit boost their spending power dis summer. [Marcó Alcaraz]

🚨 Manchester United dey hope say dem go fit gather like £55m from di sale of Jadon Sancho and Antony, so dem fit boost their spending power dis summer.

[<a href="/MarcoAlcaraz_/">Marcó Alcaraz</a>]
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨Di president of União Tires, Fernando Lopes, don beg Amorim make e forget Gyökeres and tell Man United make dem go sign Beto from Everton instead. Him talk say Gyökeres go struggle if na only am dey front for Premier League, but Beto strong well, dey fight defenders and no dey

🚨Di president of União Tires, Fernando Lopes, don beg Amorim make e forget Gyökeres and tell Man United make dem go sign Beto from Everton instead.

Him talk say Gyökeres go struggle if na only am dey front for Premier League, but Beto strong well, dey fight defenders and no dey
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨🗣️ Schmeichel on top Cunha matter: “Na better move be this. For many years now, we never sign players wey dey perform well for Premier League. Making him our first signing dey send strong message give everybody.”

🚨🗣️ Schmeichel on top Cunha matter:

“Na better move be this. For many years now, we never sign players wey dey perform well for Premier League.

Making him our first signing dey send strong message give everybody.”
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 Manchester United go likely move for new number 2 goalkeeper if Altay Bayındır comot from di club. Some foreign clubs dey interested to sign Altay. [Sam C]

🚨 Manchester United go likely move for new number 2 goalkeeper if Altay Bayındır comot from di club.

Some foreign clubs dey interested to sign Altay.
[<a href="/SamC_reports/">Sam C</a>]
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨🗣️Former Manchester United chief scout, Mick Brown, yarn say Aston Villa dey eye Mason Mount: “Aston Villa wan help Mason Mount find him best form again. Unai Emery like am well and believe say he fit help am bring back di kind form wey e get for Chelsea.”

🚨🗣️Former Manchester United chief scout, Mick Brown, yarn say Aston Villa dey eye Mason Mount:

“Aston Villa wan help Mason Mount find him best form again. Unai Emery like am well and believe say he fit help am bring back di kind form wey e get for Chelsea.”
MUIP (@manutdinpidgin) 's Twitter Profile Photo

🚨 Manchester United and Brentford don schedule final negotiation this week for Bryan Mbeumo transfer matter. Dem expect say di upcoming talk go settle everything, as United dey plan propose package wey go reach small under £65 million. [Marcó Alcaraz]