Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profileg
Peaceful Tout

@lerdhan1

You can add me up on WhatsApp β€οΈπŸ™ Dm with ur name https://t.co/o7JXm62Jot.
Luxury wears house!!!

Cule here or there β™₯οΈπŸ’™, Messi ⚽, Big wiz🎢

ID:1395866384601583618

calendar_today21-05-2021 22:20:22

20,5K Tweets

666 Followers

651 Following

Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

Me I no go follow una believe say Chioma no know wetin she dey do sha. She prolly must get plan sha cus wtf

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

I can't wait for some Obidients to start running the agenda say BAT don pay Wiz and Davido uncountable billions so they can distract us from the hardship wey dey go on for this country. Those people are like that πŸ˜‚

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

This Twitter rogbodiyan which wiz and OBO dey run for this street been dey look somehow to me tbh. These two clowns fit dey one place dey run us street like that dey sip casamigos o

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

This guy's content on this street na to dey ask people to drop acct details while just sending like 5k to just one person. Na punter him be and I don't seem to remember the last time he dropped some codes that came out green but him dey win for himself dey show us. Baba, rest!!!

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

This Jarius team are only better than the Twitter FC say cus say dem don play with themselves before now unlike these Twitter FC players. But I've seen some descent players for Twitter FC 1 - 1 now. Twitter don equalize

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

Myself and my families are Nigerian Muslims and we give no single fvvvck about what's happening in Saudi Arabia's economy but una caption don make some lunatics like una swear for me join the other muslim lunatics wey dey complain about this thing.

account_circle
Peaceful Tout(@lerdhan1) 's Twitter Profile Photo

This man maaaad pass wallai πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. Make we sha go warm our past recent trophies dey look am for face cus e go tey o before these ones go let us stand firm and be able to compete justly with madrid.

account_circle